MAMA AFRICA - BRACKET

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Quamquam tu hanc copiosiorem etiam soles dicere.

x Albums, x Tracks
# Lyric language: ????
It's on the beat
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to kenya rwanda and tanzania
Togo, cameroon, niger
Ghana, southern sudan
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am play for your motor
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to zambia, uganda
South africa, togo, cameroon, burundi also
Benin republic
Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh eyeh eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh, ye eh
Last 5 Radio Played on [this month]
Comments
Recommended for you
Advertising

La Tua Radio su AMAZON ECHO con la SKILL ALEXA personalizzata

WebRadioDesign di Antonello Autore

WEB RADIO ONLINE

Ascolta la Radio su WEBRADIO ONLINE!

WEBRADIO & RADIO FM avranno con WEBRADIOONLINE una opportunità in più di divulgare la propria presenza nei motori di ricerca. WEB RADIO ONLINE è un portale dedicato alle RADIO che trasmettono in streaming su Internet. (Internet Radio, Radio Online, Ascolta le Radio)

JOOBLE Offerte di Lavoro

NOW ONLINE
Advertising
Go mobile (Coming Soon)

© WEB RADIO ONLINE una idea di Antonello Autore